Music Video
Koroba Lyrics - Tiwa Savage
Soundtrack: Coming 2 America
Koroba Lyrics
Koroba Song Lyrics
I no come this life to suffer
If I follow politician
You go hear am for paper
Them go call am prostitution
Who no like enjoyment?
If money dey for pocket
Shebi na national budget o?
We go blow am like trumpet e (okay)
Koroba koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, ay
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koroba koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koro Kuru Koroba Koroba Koroba
Oya everybody carry something
He say, "Darling I'm watching you"
Small thing you turn mugu
You come dey shout ole
The money you no work for
Bad commando (hey)
You carry overload
Yawa dey, igboro
Sho wole, ko wole
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, ay
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koro Kuru Koroba Koroba
Koroba, oya everybody carry your something
I no mean to bother you, at all
Monkey dey wan kill bamboo dey chop
Kilamity tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi do
I no mean to bother you, at all
Monkey dey wan kill bamboo dey chop
Kilamity tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi do, ay
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, ay
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koro Kuru Koroba Koroba
Koroba, oya everybody carry your something
I don't mean to, I don't mean to
I don't mean to, I don't mean to
A-Z Lyrics Universe
Tracklisting
Under The Sea
Classic Disney Part Of Your World
Classic Disney Colors Of The Wind
Classic Disney Kiss The Girl
Classic Disney I'll Make a Man Out of You
Mulan We're All in This Together
High School Musical Somewhere Over The Rainbow
The Wizard Of Oz Pure Imagination
Willy Wonka and The Chocolate Factory Still Hurting
The Last 5 Years Almost There
Princess and the Frog
Classic Disney Part Of Your World
Classic Disney Colors Of The Wind
Classic Disney Kiss The Girl
Classic Disney I'll Make a Man Out of You
Mulan We're All in This Together
High School Musical Somewhere Over The Rainbow
The Wizard Of Oz Pure Imagination
Willy Wonka and The Chocolate Factory Still Hurting
The Last 5 Years Almost There
Princess and the Frog
Lyrics / song texts are property and copyright of their owners and provided for educational purposes.